Letra traducida Oga Police de P-square al español (letra canción original y traducción)
Letras Traducidas
Artista / Grupo

>
Título de la canción

Busca una letra de una canción traducida al idioma que quieras! Letras traducidas al español, al portugués,...
A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9
INICIO > P-SQUARE > OGA POLICE EN ESPAñOL
Oga Police y otras muchas canciones de P-square traducidas al español las podrás encontrar en Traduce Letras!
Además de la letra de la canción Oga Police en español, también encontrarás Oga Police traducida en portugués, en inglés, en francés, en alemán y otros.


Letra Oga Police de P-square original



Na which kind yawa bi dis yi e (2x)
Ooh (2x)

VERSE 1
I was driving, wasn't speeding so fast
I just dey go jeje, I no high
See this honey
She was looking so fly
As I dey try to step up to her
Then she said hi
Come on, baby, make you step into my car
Me I go take you to a place
Wey you go like, I no lie
Make you sit back relax and feel fine
Cos seriously I get plans
Then all of a sudden see then them a coming
They tell me make I stop but I don't know why
Who be that, the police
They took my papers from me
And I say Sir
Why you do me so

CHORUS
Oga police e
Wetin be dis e
You just dey stress me, dey vex me
Na which kind yawa be dis e
Why you doing dis e
Oh, no
See wetin I dey miss
Oga police e
Wetin be this e
You just dey stress me, dey vex me
Na which kind yawa be dis e
Why you doing dis e
Oh no (2x)

Oga police yi e
Na which kind yawa be dis yi e
Oh no (2x)

VERSE 2
Na so we dey for beer parlor just dey jolly
With a friend from America
Wey get money
And for my front
Ishiewu and turkey
Different kind of shayo
We dey make eye doti
Plenty bobos just dey make the noise Hey! >
Enough chickitos just dey make their choice One more plate>
As I dey hail my guy
Begin dey wash my hand e
I just dey start e
Then all of a sudden, see then them a coming
Everybody start to run
But I don't know why
Who be dat, the police
They put their handcuffs on me
Then I say, Sir, na wetin I do

REPEAT CHORUS

Tell me
Na wetin you go do for this life
Wey police no go come harass you
I no know oh
Even though you be superstar
Them go still come embarrass you
Tell me
Na wetin you go do for this life
Wey police no go come harass you

Oga police e
Wetin be this e
Na which kind yawa be this e
No, no
Na which kind yawa be this e
No, no, no, no, no, no, no, no

REPEAT CHORUS (till fade)
For my woman, to my friends

Letra Oga Police de P-square en español (traducción)



Na qué tipo yawa bi dis yi e (2x)
Ooh (2x)

VERSE 1
Yo estaba conduciendo, no iba a alta velocidad tan rápido
Acabo de ir dey jeje, yo no alta
Ver esta miel
Ella se veía tan volar
Como ya he dey intentar dar un paso hacia ella
Y ella dijo: hola
Vamos, nena, te hacen entrar en mi coche
Me voy a llevarte a un lugar
Wey ir gusta, no es mentira
Hacer que sentarse a relajarse y sentirse bien
Porque en serio me planes
Entonces, de repente, ver luego un acercamiento
Me dicen que me detengo, pero no sé por qué
Que ser eso, la policía
Se llevaron mis papeles de mí
Y yo digo Sir
¿Por qué no me lo

CORO
Oga policía e
Wetin se dis e
Usted acaba de dey me esfuerzo, dey me vex
Na qué tipo yawa se dis e
¿Por qué estás haciendo enfermedades e
Oh, no
Ver wetin I dey perder
Oga policía e
Wetin ser este e
Usted acaba de dey me esfuerzo, dey me vex
Na qué tipo yawa se dis e
¿Por qué estás haciendo enfermedades e
Oh no (2x)

Oga policía e yi
Na qué tipo yawa se dis yi e
Oh no (2x)

VERSO 2
Na lo que dey de cervecería sólo dey alegre
Con un amigo de Estados Unidos
Wey obtener dinero
Y por mi frente
Ishiewu y pavo
Diferentes tipos de Shayo
Nos dey que los ojos Doti
Bobos sólo un montón dey hacer el ruido Hey!





Sólo entre todos podremos hacer de éste un sitio mejor :)


TraduceLetras.net - Copyright 2009 - Letras de canciones traducidas. Letras en espanol (castellano), letras en portugués, letras en inglés,... Contactar Aviso Legal
Páginas Amigas: Letras en español Letras de Canciones Acordes y Tablaturas Letras de Musica