Letra traducida Do Me de P-square al español (letra canción original y traducción)
Letras Traducidas
Artista / Grupo

>
Título de la canción

Busca una letra de una canción traducida al idioma que quieras! Letras traducidas al español, al portugués,...
A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9
INICIO > P-SQUARE > DO ME EN ESPAñOL
Do Me y otras muchas canciones de P-square traducidas al español las podrás encontrar en Traduce Letras!
Además de la letra de la canción Do Me en español, también encontrarás Do Me traducida en portugués, en inglés, en francés, en alemán y otros.


Letra Do Me de P-square original



(Chorus 1:)

Oh, e get as you dey do me, do me, do me
Na the way you dey do me
Girl, I love the way you do me (do me 6x)
Boy, I love the way you do me (do me 6x)
Na the way you dey do me, do me
You go wound oh, you go wound oh, my baby
Na the way you dey do me, do me
You go wound oh, you go wound oh

(Verse 1:)

So na she step into the club house
See how the boys dem a drop down
And all the ladies just dey hala say
Them no know say wahala dey
If you no sodji, take am easy, make you no dey fall
This na the song for the dancehall
The way you move your body, ebe like say
(Ebe like say) you no know say wahala dey
Na the way you do the things you do
Ebe like say you get plans for me and you
If I put it on you, you put it on me
What a man can do, a woman can do

(Hook:)

If you do me, I do you, (man no go vex)
Step on the dance floor (man no go vex)
Touch me I touch you (man no go vex)
You say, I say (man no go vex)
If you do me, I do you, (man no go vex)
Step on the dance floor (man no go vex)
So won't you give it to me (I will give it to you)
So make you give it to me some more (some more)
E get as e dey do me, so make you give it to me, give it to me
Eget us e dey do me, so make you give it to me some more
E get as e dey do me, so make you give it to me
Na the way you dey do me (do me 3x)
So you can give it to me some more

So make you do me (do me 6x)
Make you do me (do me 6x)

(Verse 2:)

Omo, check out the way she twist and wind it
Make me feel like and grind it, grind it
Every girl, I know say you dey eye me, eye me
After the show na the party for my room
Strictly for me and you, you
We get plenty things to do, do
So pull off the bump... and move, make we groove

Boy, you know say talk is cheap I know
You are tempted to roll with me
Me, I no be the bizzy body wey you see
What a man can do, a woman can do so

(Repeat Hook:)

Na the way you dey do me, do me
You go wound oh, you go wound oh, my baby
Na the way you dey do me, do me
You go wound oh, you go wound oh

From the way you do the things you do
Ebe like say you get plans for me and you
Me, I no be the bizzy body wey you see
What a man can do, a woman can do so

Repeat Hook till fade

Na the way you dey do me, do me
You go wound oh, you go wound oh, my baby
Na the way you dey do me, do me
You go wound oh, you go wound oh

Letra Do Me de P-square en español (traducción)



(Coro 1:)

Ah, e conseguir a medida que dey me hacen, me, me
Na la forma en que me lo dey
Chica, me encanta la forma en que me hacen (me 6x)
Chico, me encanta la forma en que usted me hace (me 6x)
Na la forma en que dey me hacen, me hacen
Vas herida oh, vaya herida oh, mi bebé
Na la forma en que dey me hacen, me hacen
Vas herida oh, oh vaya herida

(Versículo 1:)

Así que na que entrar en la casa club
Ver cómo los dem niños de un menú desplegable
Y todas las damas solo dey hala decir
Ellos no saben decir Wahala dey
Si no sodji, soy fácil de tomar, no te hacen caer dey
Esta na la canción para el salón de baile
La forma de mover su cuerpo, como dicen ebe
(Ebe como dicen) que no saben decir Wahala dey
Na la forma de hacer las cosas que haces
Ebe como decir que se planea para mí y para usted
Si lo pongo en ti, que lo puso en mí
¿Qué puede hacer un hombre, una mujer puede hacer

(Hook:)

Si me haces, te hacen, (el hombre no molestar go)
Paso en la pista de baile (el hombre no molestar go)
Me toque te toco (el hombre no molestar go)
Usted dice, yo digo (el hombre no molestar go)
Si me haces, te hacen, (el hombre no molestar go)
Paso en la pista de baile (el hombre no molestar go)
Así que no lo vas a dar a mí (yo te lo daré a usted)
Así que usted me lo da un poco más (algunos más)
E como obtener e dey me lo hacen, así que se lo das a mí, me lo das
Eget nos e dey me lo hacen, así que usted me lo da un poco más
E como obtener e dey me lo hacen, así que usted me lo da
Na la forma en que me dey hacer (me 3x)
Así que usted puede dar a mí un poco más

Así que usted me hace (me 6x)
Hacer que me hacen (me 6x)

(Versículo 2:)

Omo, echa un vistazo a la forma en que giro y viento
Me hacen sentir como y se muele, se muele
Todas las niñas, yo sé decir que me dey ojo, me
Después del show na la parte de mi habitación
Estrictamente para mí y para ti,
Tenemos mucho que hacer cosas, hacer
Así que salga el chichón ... y se mueven, hacen que la ranura

Chico, ya sabes decir hablar es baratoSé que
Que se ven tentados a rodar conmigo
, Yo no se la wey Bizzy Body ves
¿Qué puede hacer un hombre, una mujer puede hacerlo

(Repeat Hook:)

Na la forma en que dey me hacen, me hacen
Vas herida oh, vaya herida oh, mi bebé
Na la forma en que dey me hacen, me hacen
Vas herida oh, oh vaya herida

De la forma de hacer las cosas que haces
Ebe como decir que se planea para mí y para usted
, Yo no se la wey Bizzy Body ves
¿Qué puede hacer un hombre, una mujer puede hacerlo

Repita el gancho hasta que se desvanecen

Na la forma en que dey me hacen, me hacen
Vas herida oh, vaya herida oh, mi bebé
Na la forma en que dey me hacen, me hacen
Vas herida oh, oh vaya herida





Sólo entre todos podremos hacer de éste un sitio mejor :)


TraduceLetras.net - Copyright 2009 - Letras de canciones traducidas. Letras en espanol (castellano), letras en portugués, letras en inglés,... Contactar Aviso Legal
Páginas Amigas: Letras en español Letras de Canciones Acordes y Tablaturas Letras de Musica