Letras de canciones traducidas al español, traducción de letras de música
Letras Traducidas
Artista / Grupo

>
Título de la canción

Busca una letra de una canción traducida al idioma que quieras! Letras traducidas al español, al portugués,...
A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9
INICIO > P-SQUARE > GAME OVER EN ESPAñOL
Letra Game Over de P-square original
Eh
This game is over

INTRO
I know this I know this>
You know this you know this>
This song is This song is>
P-Square????

Eh eh, go go eh> (X4)

VERSE 1
Lady lady>
I know wan make you dey call me your baby baby>
Cos last night I saw you on my mercedes mercedes>
Hanging out with this guy called Davies Davies>
Oh baby baby>
That was crazy that was crazy>
I just sit down looking while you were playzy playzy>
And when you saw me, you were acting so shady shady>
Girl, no wonder you've been acting so lazy lazy>
Oh baby
So make you back off

HOOK
Any time wey I dey call you, you dey hang up
You keep telling your all friends you wanna break up
Like you fed up

CHORUS
I'm telling you this game is over
Pack your bag leave
I no dey feel this love anymore
Like I used to before
That's the way... that's how I feel
You're playing me for a fool
I'm telling you this game is over
Pack your bag leave
Eh eh, go go (x2)
This game is over make you dey waka dey go>
Eh eh, go go (x2)

VERSE 2
Make you tell me tell me>
Could you remember promising that you fail me fail me>
I know this love you prophesying is fading fading>
Girl, you never turn a fa???? set on me on me>
My baby
E dey pain
Because of you, I dey cry
See the tears for my eyes
And you still dey deny eh>
That the truth no be lie
You go soon realise say>
Na the time for you to back off

REPEAT HOOK

REPEAT CHORUS

If I dey go left eh>
Make you dey go right eh>
If I dey look up eh>
Make you dey look down eh>
If I dey go front eh>
Make you dey go back eh>
I'm telling you, this game is over
If I dey go left
Make you dey go right
If I dey look up
Make you dey look down
If I dey go front
Make you dey waka dey goooo
Girl

REPEAT CHORUS

I'm telling you this game is over
Pack your bag leave
Eh eh go go>(x2)
Carry dey go
Eh eh go go>(x2)
You see this game is over make you dey waka dey go>
Eh eh go go>(x2)
Pack your bag leave
I no dey feel this love anymore
Like I used to before
That's the way... that's how I feel
You playing me for a fool
I'm telling you this game is over

This game is over
See this game is over
Eh eh go go>(x2)

REPEAT INTRO (x2)

Eh eh eh eh (till fade)


Letra Game Over de P-square en español


TraduceLetras.net - Copyright 2009 - Letras de canciones traducidas. Letras en espanol (castellano), letras en portugués, letras en inglés,... Contactar Aviso Legal
Páginas Amigas: Letras en español Letras de Canciones Acordes y Tablaturas Letras de Musica