Letras de canciones traducidas al español, traducción de letras de música
Letras Traducidas
Artista / Grupo

>
Título de la canción

Busca una letra de una canción traducida al idioma que quieras! Letras traducidas al español, al portugués,...
A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9
INICIO > P-SQUARE > OMOGE MI EN ESPAñOL
Letra Omoge Mi de P-square original
No (x2)
Yeah
Girl why yeah yeah
Omoge mi
Ati padi mi
He eh (x2)
Oremi eh
Girl why yeah yeah

VERSE 1
So many times I wonder why
Tears dey for my eyes
For so long me I no know
Say my girl friend and my best friend
They play me and them no send
This na the thing way dey make me feel so

BRIDGE
I bin forgive her the other time
She was begging to be mine
I told her not to cry
That everything will be alright
But now I wonder why
It has to be this guy
This na my only best friend

CHORUS
If na you, tell me wetin you go do your girl friend
Omoge ti mo feran
Ti emi feran, ti emi fe ri
Omoge mi ati padi mi
Won ti semi nkan ti o da
Wetin you go do your best friend?
This na padi mi, oremi eyi e eh
Girl why yeah yeah

VERSE 2
No (x4)
I no go fit take am any more
Lai lai
She suppose to be my wife
To bring the light in our lives
To my personal person
I don learn my lesson
And I dey swear

BRIDGE 2
This no go happen again oh
This Na my biggest mistake eh
And my friends no go see me again
And my girl no put me for shame

REPEAT CHORUS

REPEAT BRIDGE

Girl, uuuhhh uhhh
Oremi eh, eh
No, no, no, no, no, no, no (2x)
I no go fit take am any more

REPEAT BRIDGE 2 (till fade)

REPEAT CHORUS (till fade)


Letra Omoge Mi de P-square en español


TraduceLetras.net - Copyright 2009 - Letras de canciones traducidas. Letras en espanol (castellano), letras en portugués, letras en inglés,... Contactar Aviso Legal
Páginas Amigas: Letras en español Letras de Canciones Acordes y Tablaturas Letras de Musica