Letras de canciones traducidas al español, traducción de letras de música
Letras Traducidas
Artista / Grupo

>
Título de la canción

Busca una letra de una canción traducida al idioma que quieras! Letras traducidas al español, al portugués,...
A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9
INICIO > P-SQUARE > TEMPTATION EN ESPAñOL
Letra Temptation de P-square original
HOOK
This na temptation
I say this na temptation
With a little confusion
Infatuation
Oh Lord

VERSE
All my friends dey call me number 10
Cause I dey play like Okocha
Dey score like Ronaldinho
Honey Biko
No start wetin you no go fit to finish
I no be George Finidi oh, oh
I can't not deny it
Cause I dey see you dey eye me
Something been dey bite me
And I dey like I wanna hurt my wifey
Girl can't you see
When I sleep is you
When I dream is you
When I breathe is you
When I eat is you
Anything I do
Why must it be you?
Girl can't you see it's true
You dey make me dey go

CHORUS
Pum pum pum pum pum
Even though e dey wrong
I dey feel like to go
Pum pum pum pum pum
I'm sorry my wifey
She dey make me dey go
Pum pum pum pum pum
The feeling is so strong
I dey feel like to go oh
Oh, this na temptation oh, no


This na temptation
With a little confusion
Oh Lord!

VERSE 2
I been dey try make I rush
When our body brush
Oh girl I was tempted to touch tempted to touch>
But there was nothing I go do
I just became a fool ei
Na wetin man go do?
Girl I no mind make e rain on me on me>
I give it to you while you give it to me to me>
Girl it strikes like thunder
Dey make me dey wonder
No wonder
When I sleep is you
When I dream is you
When I breathe is you
When I eat is you
Anything I do
Why must it be you?
Girl can't you see it's true
You dey make me dey go!

REPEAT CHORUS

VERSE 3
Eh, uh, uh, uh, uh!
For this type of game
Wey we go play
No red card (x2)
But this na temptation
Oh Lord!
When I sleep is you
When I dream is you
When I breathe is you
When I eat is you
Anything I do
Why must it be you?
Girl can't you see?
You dey make me dey go

REPEAT CHORUS (till fade)


Letra Temptation de P-square en español


TraduceLetras.net - Copyright 2009 - Letras de canciones traducidas. Letras en espanol (castellano), letras en portugués, letras en inglés,... Contactar Aviso Legal
Páginas Amigas: Letras en español Letras de Canciones Acordes y Tablaturas Letras de Musica