Letras de canciones traducidas al español, traducción de letras de música
Top Letras
Artista / Grupo
>
Título de la canción
espanol
Busca una letra de una canción traducida al idioma que quieras! Letras traducidas al español, al portugués,...
Artistas:
A
B
C
D
E
F
G
H
I
J
K
L
M
N
O
P
Q
R
S
T
U
V
W
X
Y
Z
0
1
2
3
4
5
6
7
8
9
INICIO >
2FACE IDIBIA
> FOR INSTANCE EN ESPAñOL
Letra For Instance de 2Face Idibia original
Whistling>
Eh!...Chineke me!... Ew!
Ala Oyi e!.. Ala Oyi e!
Ala Oyi e!.. Ala Oyi e!
For instance
Say na me be one wey dey give chance
Say na me be one wey dey make plans
For all man to benefit
Abi to make we disagree
Abi na to create chance
But now am not of importance
Cos now I am looking from a distance
That's why you give them the chance
To turns us ...to turns to victim of circumstance
Them just dey ignore our existence
Them just dey use excuse buy chance
Like them no know say we dey
Them dey use us dey play
...
When we stand for resistance
All in the act of exploitance
Abi we just be living in a trance
Ayi oh! my God!
Ala Oyi e!
This thing that am feeling
Is a feeling of love
And you know say is so...Ala Oyi e!
This thing no go go
Then u know I go slow... Ala Oyi e!
This thing is affecting your thing
And is killing your soul... Ala Oyi e!
See this type of thing we we dey feel
They make me dey want to dey... Ala Oyi e!
Even if I want to dey cheat
I go still dey want to dey... Ala Oyi e!
Stand look around you
I bet you go dey want to dey... Ala Oyi e!.
Ala Oyi e! for the thing wey u see wey make you Ala Oyi e!
For instance
Say na me be Baale of Nigerians
Say na me be one wey dey make plan
Say I go create a scenery where better go plenty
Make we dey give chance
Instead to dey pack the money go France
To make suffer to full in abundance
To make me run run away
To a place where ebi say
I go feel like Europeans
Where them go respect my skills for instance
Where them no go dey play pranks
Ontop people wey work the way
Wey give them the key
To chop substance
As them know say we be freelance
Their looting no dey give us assurance
Repentance no dey their plane
E dey create annoyance for my heart
So Ala Oyi e!
This thing that am feeling
Is a feeling of love
And you know say is so...Ala Oyi e!
This thing no go go
Then u know I go slow... Ala Oyi e!
This thing is affecting your thing
And is killing your soul... Ala Oyi e!
See this type of thing we we dey feel
They make me dey want to dey... Ala Oyi e!
Even if I want to dey cheat
I go still dey want to dey... Ala Oyi e!
Stand look around you
I bet you go dey want to dey... Ala Oyi e!.
Ala Oyi e! for the thing wey u see wey make you Ala Oyi e!
Make we dey give chance... Ala Oyi e!
Instead to dey pack the money go France... Ala Oyi e!
To make suffer to full in abundance... Ala Oyi e!
Ala Oyi e!.... Ala Oyi e!... Ala Oyi e!
Till fade>
Letra For Instance de 2Face Idibia en español
E! De pie mira a tu alrededor Apuesto a que van dey dey desea ... Ala Oyi E!. Ala Oyi e! por lo wey u ver wey te hacen Ala Oyi e! Por ejemplo Na me dicen que Baala de los nigerianos Na me dicen que un wey dey hacer plan Decir que van crear un escenario donde mejor ir un montón Hacer que dey dar oportunidad En lugar de dey paquete a parar el dinero de Francia Para hacer sufrir a la plena abundancia Para hacerme correr correr A un lugar donde dicen ebi Voy a sentir como los europeos ¿Dónde ir respeto mis habilidades, por ejemplo, Donde ellos no van dey travesuras Personas ontop wey trabajar de la manera Wey les da la clave Para cortar la sustancia Como ellos saben decir que ser freelance Su saqueo no nos dan garantía de dey El arrepentimiento no dey su avión E dey crear molestia para mi corazón Así Ala Oyi e! Esto que estoy sintiendo Es un sentimiento de amor Y usted sabe decir es que ... Ala Oyi e! Esta cosa no va va Entonces u sabe que ir despacio ... Ala Oyi e! Esto está afectando a lo suyo Y está matando a tu alma ... Ala Oyi e! Ver este tipo de cosas que nos sentimos dey Me hacen dey dey desea ... Ala OyiSilbando> Eh! ... Me Chineke! ... Ew! Ala Oyi e! .. Ala Oyi e! Ala Oyi e! .. Ala Oyi e! Por ejemplo Na me dicen que un wey dey dar oportunidad Na me dicen que un wey dey hacer planes Para todos los hombres se beneficien Abi hacer no estamos de acuerdo Abi na oportunidad para crear Pero ahora no estoy de importancia Porque ahora estoy mirando desde la distancia Es por eso que se les da la oportunidad de Para nosotros resulta ... que se convierte en víctima de las circunstancias Ellos sólo dey ignorar nuestra existencia Ellos sólo dey uso oportunidad de comprar una excusa Al igual que ellos no saben decir que dey Ellos nos dey dey utilizar el juego ... Cuando estamos a favor de la resistencia Todos en el acto de exploitance Abi que acabamos de vivir en un estado de trance Ayi oh! Dios mío! Ala Oyi e! Esto que estoy sintiendo Es un sentimiento de amor Y usted sabe decir es que ... Ala Oyi e! Esta cosa no va va Entonces u sabe que ir despacio ... Ala Oyi e! Esto está afectando a lo suyo Y está matando a tu alma ... Ala Oyi e! Ver este tipo de cosas que nos sentimos dey Me hacen dey dey desea ... Ala Oyi e! Incluso si quiero engañar dey Voy todavía dey dey desea ... Ala OyiE! Incluso si quiero engañar dey Voy todavía dey dey desea ... Ala Oyi e! De pie mira a tu alrededor Apuesto a que van dey dey desea ... Ala Oyi E!. Ala Oyi e! por lo wey u ver wey te hacen Ala Oyi e! Hacer que dey dan la oportunidad ... Ala Oyi e! En lugar de dey paquete a parar el dinero de Francia ... Ala Oyi e! Para hacer sufrir a la plena en abundancia ... Ala Oyi e! Ala Oyi e! .... Ala Oyi E! ... Ala Oyi e! Hasta que se desvanecen>
TraduceLetras.net
- Copyright 2009 - Letras de canciones traducidas. Letras en espanol (castellano), letras en portugués, letras en inglés,...
Contactar
Aviso Legal
Páginas Amigas:
Letras en español
Letras de Canciones
Acordes y Tablaturas
Letras de Musica